Naija Music

Burna Boy – Anybody

Play and Download

Download Burna Boy - Anybody

Burna Boy delivers “Anybody,” a vibrant Afrobeat track that encourages self-confidence and living life to the fullest. This song showcases Burna Boy‘s distinctive style and smooth vocals, creating a catchy and uplifting anthem for listeners worldwide. Enjoy the infectious rhythm and positive vibes of this hit.

Anybody  Lyrics


Eheeenn, Ehennnn
Gbese
Ehennn, Ehennn


I don’ charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forgeti, I say fashi


Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special


Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something


You won chop kpe you never work
Shey Na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh


Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something


Money soonest spending
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special


Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something


Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Play and Download

This is an impressive track that deserves a spot on your playlist if you enjoy grooving to good music. Be sure to give it a listen, share it, and savor the experience.

Listen to Burna Boy - Anybody Mp3 Here!

promoteUpload your Song

Telegram Channel Join Now

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*