Download Faze – Kolomental MP3
| Artist(s): | Faze | 
| Title: | Kolomental | 
| Genre: | Afrobeats | 
| Year: | 2006 | 
| Category: | Naija Music | 
Oh, Omo na mental case
 Start to dey craze
 Na who dey rocking this place
 It’s kolomental
 Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
 Kolomental
 Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
 Kolomental
 Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
 Oh oh oh, oh oh
 As you dey fall in
Oh, Omo na mental case
 Start to dey craze
 Na who dey rocking this place
 It’s kolomental
 Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
 Kolomental
 Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
 Kolomental
 Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
 Oh oh oh, oh oh
 As you dey fall in oh
 Make you take note oh
 Sey this party oh
 Na for craze people oh
 Make you mental oh
 Make you display
 Show your madness
 Make you craze dey go
 Dance nonsense
 Make e no make sense
 Na the concept oh
 Dance senseless oh
 See I don kolo
 Make una hold me oh
 If you no fit oh
 Na to join me oh
 Kolo, make we mental
 Everybody make we start to mental
 If you dey feel this instrumental
 Dance, shake, scatter the place
 Show yourself for this place kolomental
 Everybody make we start to mental
 If you dey feel this instrumental
 Dance, shake, start to dey craze
 Show yourself for this place kolomental
 Mental mental
 Kolomental (eh eh)
 Mental mental
 Kolomental (eh eh)
 Mental mental
 Kolomental (eh eh)
 As I enter VIP oh
 Omo see madness oh
 Men start to dey kolo
 Say Faze don show
 As the big boy oh
 I no come I hear them oh
 Just bank it on the instrumental yi oh
 As I grab mic oh
 I come dey blow oh
 As the beats dey go
 As the girls dey go oh
 Girls dey shout yi oh
 I con kolo
 If you dey feel me oh
 Na to join me kolo
 Make we mental
 Everybody make we start to mental
 If you dey feel this instrumental
 Dance, shake, scatter the place
 Show yourself for this place kolomental
 Everybody make we start to mental
 If you dey feel this instrumental
 Dance, shake, start to dey craze
 Show yourself for this place kolomental
 Kolo, kolo (eh, eh)
 Kolomental eh
 Kolo, kolo (eh, eh)
 Kolomental eh
 Kolo, kolo (eh, eh)
 Kolomental eh
 Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
 Kolomental
 Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
 Kolomental
 Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
 Oh oh oh, oh oh
 Start to craze (eh)
 Scatter the place (eh)
 Show yourself (eh)
 All the boys (eh)
 Scatter the place (eh)
 Show yourself (eh)
 Show your craze for this place, kolomental
 All the babes (eh)
 Where dem dey (eh) You carry braids? (eh)
 Scatter your braids (eh)
 Show yourself (eh)
 Start to craze
 Show yourself (oh)
 Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
 Kolomental
 Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
 Kolomental
 Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
 Oh oh oh, oh oh
 However (ever)
 You want am (want am)
 Make you shake am (shake am)
 No break am (break am)
 Show yourself for this place, kolomental
 Dance nonsense (nonsense)
 Make you no make sense (make sense)
 Na the concept (concept)
 Dance senseless (senselss)
 Everybody make we start to mental
 If you dey feel this instrumental
 Dance, shake, scatter the place
 Show yourself for this place kolomental
 Everybody make we start to mental
 If you dey feel this instrumental
 Dance, shake, start to dey craze
 Show yourself for this place kolomental
 Mental mental
 Kolomental (eh eh)
 Mental mental
 Kolomental (eh eh)
 Mental mental
 Kolomental
 Everybody make we start to mental
 If you dey feel this instrumental
 Dance, shake, scatter the place
 Show yourself for this place kolomental
 Everybody make we start to mental
 If you dey feel this instrumental
 Dance, shake, start to dey craze
 Show yourself for this place kolomental
 Kolo, kolo (eh, eh)
 Kolomental eh
 Kolo, kolo (eh, eh)
 Kolomental eh
 Kolo, kolo (eh, eh)
 Kolomental eh
 Oya, inside the club (start to mental)
 If you dey for office (start to mental)
 Oya, inside market (start to mental)
 Show your craze for this place
 Kolomental
 Oya, line okada (start to mental)
 Or you rock gorimapa (start to mental)
 Oya, scatter your dada (start to mental)
 Show your craze for this place
 Kolomental
 Eh, eh, kolomental eh (wey dem, wey dem)
 Eh, eh, kolomental eh

Kolomental
Faze
 
 

Leave a Reply